Difference between revisions of "day"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
EmekaFelixO (talk | contribs) |
||
Line 29: | Line 29: | ||
[[evriday]] | [[evriday]] | ||
#* Wetin dey happen day by day. | #* Wetin dey happen day by day. | ||
− | #:* {{ux|dv|Evriday, we dey get new tori of house wey di tin don enta. |(bbc__1858, | + | #:* {{ux|dv|Evriday, we dey get new tori of house wey di tin don enta. |(bbc__1858, Everyday, we get new news of houses where the thing has entered.)}} |
− | #:* {{ux|dv|Evriday our men dey go around dey look for dis kain girls wey no dey hear word and dey roam about. |(bbc__2731, | + | #:* {{ux|dv|Evriday our men dey go around dey look for dis kain girls wey no dey hear word and dey roam about. |(bbc__2731, Everyday our men go round to look for these sort of girls who have refused to obey, and who loiter.)}} |
[[daytime]] | [[daytime]] | ||
#* Time of day wey be sey sun dey shine. | #* Time of day wey be sey sun dey shine. | ||
− | #:* {{ux|dv|E fit be sey na for day time. |(jw__44169, | + | #:* {{ux|dv|E fit be sey na for day time. |(jw__44169, It may be in the daytime. )}} |
− | #:* {{ux|dv|We fit pray for daytime or for night. |(jw__8211, | + | #:* {{ux|dv|We fit pray for daytime or for night. |(jw__8211, We can pray at daytime or at nighttime.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Revision as of 19:41, 26 October 2020
Naija
Etymology
From: English day
Pronunciation
- dé
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 135
- Frequency rank in NSC treebank: 110
- Frequency in raw corpus: 2645
- Frequency rank in raw corpus: 156
Definition
- Time wey reach 24 hours.
Noun
- Time for inside 24 hours when e be sey sun dey shine well-well
- Abeg now wey day dey make we reach house, before night reach. — (NSC_Emeka_2020, Please, now that it's still daytime, let's get home before night fall)
- My people dey talk sey make de dey start for day dey look for black goat, before night reach. — (NSC_Emeka_2020, There is the saying that it's better to start searching for a black goat when it's day, before night fall.)
- Period of time wey start for midnight reach anoder midnight
- After dat day, I get mysef. — (PRT_07_Drummer_MG__107, After that day, I recovered.)
- Airlines dey lose millions per day — (bbc__13427, Airlines are losing millions per day. )
Derived forms
- Wetin dey happen day by day.
- Evriday, we dey get new tori of house wey di tin don enta. — (bbc__1858, Everyday, we get new news of houses where the thing has entered.)
- Evriday our men dey go around dey look for dis kain girls wey no dey hear word and dey roam about. — (bbc__2731, Everyday our men go round to look for these sort of girls who have refused to obey, and who loiter.)
- Time of day wey be sey sun dey shine.
- E fit be sey na for day time. — (jw__44169, It may be in the daytime. )
- We fit pray for daytime or for night. — (jw__8211, We can pray at daytime or at nighttime.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: day