day

Naija

Etymology

From: English day

Pronunciation

Play


Noun

  1. Time for inside 24 hours when e be sey sun dey shine well-well
    • Abeg now wey day dey make we reach house, before night reach.  — (NSC_Emeka_2020, Please, now that it's still daytime, let's get home before night fall)
    • My people dey talk sey make de dey start for day dey look for black goat, before night reach.  —  (NSC_Emeka_2020, There is the saying that it's better to start searching for a black goat when it's day, before night fall.)
  2. Period of time wey start for midnight reach anoder midnight
    • After dat day, I get mysef.  — (PRT_07_Drummer_MG__107, After that day, I recovered.)
    • Airlines dey lose millions per day  — (bbc__13427, Airlines are losing millions per day. )


Related forms

evriday, daytime

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: day