day
Naija
Alternative forms
Etymology
Borrowed from English day
Pronunciation
- de
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 135
- Frequency rank in NSC treebank: 110
- Frequency in raw corpus: 2645
- Frequency rank in raw corpus: 156
The word is used more orally than in written texts.
Noun
Day: time wey reach 24 hours
- time for inside 24 hours when e be sey sun dey shine well-well
- D day — (bbc__26609, __no translation__)
- period of time wey start for midnight reach anoder midnight
- After dat day, I get mysef. — (PRT_07_Drummer_MG__107, Afterwards, I was fine.)
- Airlines dey lose millions per day — (bbc__13427, __no translation__)
- So any day when school authority don con discover, make dem punish everybody. — (NST_cleaned__715, __no translation__)
- Since January when dis season start, na evri day somtin dey always trend from di show. — (bbc__89704, __no translation__)
Derived forms
- Evriday wetin dey happen day by day.
- Evriday, we dey get new tori of house wey di tin don enta. — (bbc__1858, __no translation__)
- Evriday our men dey go around dey look for dis kain girls wey no dey hear word and dey roam about. — (bbc__2731, __no translation__)
- daytime time of day wey be sey sun dey shine
- E fit be sey na for day time. — (jw__44169, __no translation__)
- We fit pray for day time or for night. — (jw__8211, __no translation__)
- Bara Kabaka Brown To teach native language no be one day work. — (bbc__19061, __no translation__)
- Person close for work, e say make im waka jeje go di bus stop wey near am pass to wait for motor wey go carry am go home to go rest, so dat e go prepare for anoder day work. — (deuber__5310, __no translation__)
Synonyms
- afternoon
Antonyms
- night
Translations
- English: day