day

Revision as of 16:24, 13 June 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: English day

Pronunciation

Play


Noun

  1. Time for inside 24 hours when e be sey sun dey shine well-well.
    • Abeg now wey day dey make we reach house, before night reach.  — (NSC_Emeka_2020, Please, now that it's still daytime, let's get home before night fall.)
    • My people dey talk sey make de dey start for day dey look for black goat, before night reach.  — (NSC_Emeka_2020, There is the saying that it's better to start searching for a black goat when it's day, before night fall.)
  2. Period of time wey start for midnight reach anoder midnight.
    • After dat day, I get mysef.  — (PRT_07_Drummer_MG__107, After that day, I recovered.)
    • Airlines dey lose millions per day.(bbc__13427, Airlines are losing millions per day.)  — {{{3}}}

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: day


Idiom

  • Someting wey go happen for one particular time.
  • One day monkey go go market e no go return.  — (NSC_2021, Everyday for thief, one day for the owner.)