daybyday

Naija

Etymology

From English: day by day

Pronunciation

  • débàìdê

Play Play

Adverb

  • Sey person dey collect or do someting everyday.
  • Dem dey pay am daybyday.  — (Egbokhare _2020, They pay him daily.)
  • People dey die daybyday for dis road.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, People die daily on this road.)

Translations

  • English: daily