everyday
Naija
Etymology
From English: everyday
Pronunciation
- ɛ́vrídê
Adverb
- When someting wey dey happen daybyday.
- Tunde dey come here everyday. — (Tunde comes here daily.)
- Everyday I dey cry, I no fit eat food. — (bbc__5090, I cried everyday, I could not eat.)
- Na everyday you dey chop amala, chop amala. — (NST_cleaned__23441, You eat amala every single day.)
Translations
- English: daily