daytime

Revision as of 16:26, 13 June 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Noun)
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From: English daytime

Pronunciation

détáìm

Play Play

Noun

  • Time of day wey be sey sun dey shine.
  • E fit be sey na for daytime.  — (jw__44169, It may be in the daytime.)
  • We fit pray for daytime or for night.  — (jw__8211, We can pray at daytime or at nighttime.)

Synonym

afternoon

Antonym

night

Translation

English: daytime