deadbody
Naija
Alternative forms
Etymology
From English: deadbody
Pronunciation
- dɛ̀dbɔ̀dí
Noun
- Body of person wey don kpai.
- Dem wan bury all di deadbody wey Boko Haram kill. — (Egbokhare_2020, They want to bury the corpses of the victims killed by Boko Haram.)
- For dat war dat year, I see plenty deadbody. — ( NSC_Olukayode.S.M_2021, During the war that year, I saw so many dead bodies.)
Translations
- English: corpse