kpai

Naija

Etymology

From: Yoruba kpa meaning put something off

Pronunciation

  • kpáɪ

Play Play

Ideophone

  • Di kind noise wey iron de make when e meet anoder iron.
  • Den di way de take dey carry, use spanner dey knack, you just sit dere dey hear kpai.  — (WAZA_07_Self-Medication_T__53, The way they handle the spanner and use it to drive in the screw, all you hear while seated is the clanging sound.)

Translation

  • English: clang

Verb

  • Make someting or person comot life from person.
  • As e kpai di guy, im take-off.  — (He escaped after killing the guy.)
  • De go collect di money go kpai di person.  — (PRT_06_Port-Harcourt_DG__125, They would collect ransom and still take the person's life.)
  • Na one of deir aunty wey kpai, sey when dat aunty bin kpai, she no born pikin.  — (WAZK_05_Reincarnation_DG__123, One of their aunts died, she didn't have any children before she died.)
  • Everybody dey talk say di guy don kpai.  — (IBA_37_Buhari-Returns_DG__123, The general belief was that the guy was dead.)

Synonyms

Translations

  • English: die, kill