deadbody

Revision as of 10:20, 5 May 2023 by Emeka (talk | contribs) (→‎Noun)
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Alternative forms

dedbody, dedbodi, deadbodi

Etymology

From English: deadbody

Pronunciation

  • dɛ̀dbɔ̀dí

Play Play

Noun

  • Body of person wey don kpai.
  • Dem wan bury all di deadbody wey Boko Haram kill.  — (They want to bury the corpses of the victims killed by Boko Haram.)
  • For dat war dat year, I see plenty deadbody.  — (During the war that year, I saw so many dead bodies.)

Translations

  • English: corpse