Difference between revisions of "deal"
(→Naija) |
(→Noun) |
||
Line 10: | Line 10: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Di kind business wey person dey do or di kind market wey person dey sell. | * Di kind business wey person dey do or di kind market wey person dey sell. | ||
− | :*{{ux|dv|'''Deal''' no dey pure for me again since coro start.|( | + | :*{{ux|dv|'''Deal''' no dey pure for me again since coro start.|(My business has been slow since the onset of coronavirus.)}} |
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
[[market]] | [[market]] |
Revision as of 10:21, 5 May 2023
Naija
Etymology
From: English deal
Pronunciation
- dɪ̂
Noun
- Di kind business wey person dey do or di kind market wey person dey sell.
- Deal no dey pure for me again since coro start. — (My business has been slow since the onset of coronavirus.)
Synonym
Translation
- English: deal
Verb
- Make dem suffer person.
- We go deal wit that guy wey chance us for that deal. — (NSC_2020, We would handle that guy who double crossed us.)
Translation
- English: to treat someone harshly