Difference between revisions of "deal"

 
(One intermediate revision by the same user not shown)
Line 10: Line 10:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Di kind business wey person dey do or di kind market wey person dey sell.  
 
* Di kind business wey person dey do or di kind market wey person dey sell.  
:*{{ux|dv|'''Deal''' no dey pure for me again since coro start.|(NSC_2020, My business has been slow since the onset of coronavirus.)}}
+
:*{{ux|dv|'''Deal''' no dey pure for me again since coro start.|(My business has been slow since the onset of coronavirus.)}}
 
====Synonym====
 
====Synonym====
 
[[market]]  
 
[[market]]  
Line 19: Line 19:
 
===Verb===
 
===Verb===
 
* Make dem suffer person.
 
* Make dem suffer person.
:*{{ux|dv|We go '''deal''' wit that guy wey chance us for that deal.|(NSC_2020, We would handle that guy who double crossed us.)}}
+
:*{{ux|dv|We go '''deal''' wit that guy wey chance us for that deal.|(We would handle that guy who double crossed us.)}}
 
====Translation====
 
====Translation====
 
* English: ''to treat someone harshly''
 
* English: ''to treat someone harshly''

Latest revision as of 10:21, 5 May 2023

Naija

Etymology

From: English deal

Pronunciation

  • dɪ̂

Play Play

Noun

  • Di kind business wey person dey do or di kind market wey person dey sell.
  • Deal no dey pure for me again since coro start.  — (My business has been slow since the onset of coronavirus.)

Synonym

market

Translation

  • English: deal

Verb

  • Make dem suffer person.
  • We go deal wit that guy wey chance us for that deal.  — (We would handle that guy who double crossed us.)

Translation

  • English: to treat someone harshly