Difference between revisions of "deal"
(→Verb) |
|||
(9 intermediate revisions by 5 users not shown) | |||
Line 4: | Line 4: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | + | * dɪ̂ | |
− | + | <sm2>Pcm-ng-deal.f.ogg</sm2> | |
− | + | <sm2>Pcm-ng-deal.m.ogg</sm2> | |
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | * Di kind business wey person dey do or di kind market wey person dey sell. | |
− | + | :*{{ux|dv|'''Deal''' no dey pure for me again since coro start.|(My business has been slow since the onset of coronavirus.)}} | |
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
− | [[market]] | + | [[market]] |
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''deal'' | * English: ''deal'' | ||
+ | |||
+ | ===Verb=== | ||
+ | * Make dem suffer person. | ||
+ | :*{{ux|dv|We go '''deal''' wit that guy wey chance us for that deal.|(We would handle that guy who double crossed us.)}} | ||
+ | ====Translation==== | ||
+ | * English: ''to treat someone harshly'' |
Latest revision as of 10:21, 5 May 2023
Naija
Etymology
From: English deal
Pronunciation
- dɪ̂
Noun
- Di kind business wey person dey do or di kind market wey person dey sell.
- Deal no dey pure for me again since coro start. — (My business has been slow since the onset of coronavirus.)
Synonym
Translation
- English: deal
Verb
- Make dem suffer person.
- We go deal wit that guy wey chance us for that deal. — (We would handle that guy who double crossed us.)
Translation
- English: to treat someone harshly