deal

Revision as of 10:21, 5 May 2023 by Emeka (talk | contribs) (→‎Verb)
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From: English deal

Pronunciation

  • dɪ̂

Play Play

Noun

  • Di kind business wey person dey do or di kind market wey person dey sell.
  • Deal no dey pure for me again since coro start.  — (My business has been slow since the onset of coronavirus.)

Synonym

market

Translation

  • English: deal

Verb

  • Make dem suffer person.
  • We go deal wit that guy wey chance us for that deal.  — (We would handle that guy who double crossed us.)

Translation

  • English: to treat someone harshly