Difference between revisions of "dear"

(Created page with "===Adjective=== * Make e be like say someting money too plenty. :* {{ux|dv|No vex but de house too '''dear''' pass wetin my pocket fit carry. |(NSC_Legbeti_2021. Sorry but t...")
 
Line 1: Line 1:
 
===Adjective===
 
===Adjective===
* Make e be like say someting money too plenty.  
+
* Make someting money too plenty.  
 
:* {{ux|dv|No vex  but de house too '''dear''' pass wetin my pocket fit carry. |(NSC_Legbeti_2021. Sorry but the apartment is beyond my reach.)}}
 
:* {{ux|dv|No vex  but de house too '''dear''' pass wetin my pocket fit carry. |(NSC_Legbeti_2021. Sorry but the apartment is beyond my reach.)}}
 
:* {{ux|dv|Since after dis Coro happen last year na im I stop to dey buy anyting wey  '''dear'''. |(NSC_Legbeti_2021. Following the pandemic last year, I stopped buying expensive stuffs.)}}
 
:* {{ux|dv|Since after dis Coro happen last year na im I stop to dey buy anyting wey  '''dear'''. |(NSC_Legbeti_2021. Following the pandemic last year, I stopped buying expensive stuffs.)}}
 +
* Na wetin person no take play.
 +
:* {{ux|dv|As people hear wetin be like gun sound, everybody run for them '''dear''' life. |(NSC_Legbeti_2021. At the sound of a gunshot, everybody ran for their dear lives.)}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[costly]]
 
* [[costly]]

Revision as of 16:18, 27 January 2021

Adjective

  • Make someting money too plenty.
  • No vex but de house too dear pass wetin my pocket fit carry.  — (NSC_Legbeti_2021. Sorry but the apartment is beyond my reach.)
  • Since after dis Coro happen last year na im I stop to dey buy anyting wey dear.  — (NSC_Legbeti_2021. Following the pandemic last year, I stopped buying expensive stuffs.)
  • Na wetin person no take play.
  • As people hear wetin be like gun sound, everybody run for them dear life.  — (NSC_Legbeti_2021. At the sound of a gunshot, everybody ran for their dear lives.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: expensive