dear

Naija

Etymology 1

From: English dear

Pronunciation1

  • dìɛ́

Play Play

Noun
  • Make person dey very important to person.
  • I dey call Lanre dear because na wetin e be to me be dat.  — (I call him 'dear' because that is how much I treasure him.)
Translation
  • English: dear

Etymology 2

Pronunciation2

  • díè

Play Play

Adjective

  • Make someting too cost.
  • No vex but di house too dear pass wetin my pocket fit carry.  — (Sorry but the apartment is beyond my reach.)
  • Since after dis Coro happen last year naim I stop to dey buy anyting wey dear.  — (Following the pandemic last year, I stopped buying expensive stuffs.)
Synonyms
Antonyms
Translations
  • English: expensive