Difference between revisions of "dear"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
EmekaFelixO (talk | contribs) |
||
Line 6: | Line 6: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* díè | * díè | ||
− | <sm2>Pcm-ng-dear | + | <sm2>Pcm-ng-dear.f.ogg</sm2> |
− | <sm2>Pcm-ng-dear | + | <sm2>Pcm-ng-dear.m.ogg</sm2> |
===Noun=== | ===Noun=== |
Revision as of 17:38, 11 August 2021
Naija
Etymology
From: English dear
Pronunciation
- díè
Noun
- Make person dey very important to person.
- Johny too dear pass gold for my hand. — (NSC_Legbeti_2021. For me, Johny is highly valued, beyond gold.)
- I dey cal am dear because na wetin e be to me be dat. — (NSC_Legbeti_2021. I call him 'dear' because that is how much I treasure him.)
Adjective
- Make someting money too plenty.
- No vex but de house too dear pass wetin my pocket fit carry. — (NSC_Legbeti_2021. Sorry but the apartment is beyond my reach.)
- Since after dis Coro happen last year na im I stop to dey buy anyting wey dear. — (NSC_Legbeti_2021. Following the pandemic last year, I stopped buying expensive stuffs.)
- Na wetin person no take play.
- As people hear wetin be like gun sound, everybody run for them dear life. — (NSC_Legbeti_2021. At the sound of a gunshot, everybody ran for their dear lives.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: expensive