dear
Adjective
- Make someting money too plenty.
- No vex but de house too dear pass wetin my pocket fit carry. — (NSC_Legbeti_2021. Sorry but the apartment is beyond my reach.)
- Since after dis Coro happen last year na im I stop to dey buy anyting wey dear. — (NSC_Legbeti_2021. Following the pandemic last year, I stopped buying expensive stuffs.)
- Na wetin person no take play.
- As people hear wetin be like gun sound, everybody run for them dear life. — (NSC_Legbeti_2021. At the sound of a gunshot, everybody ran for their dear lives.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: expensive