dear

Revision as of 16:11, 27 January 2021 by 154.66.41.241 (talk) (Created page with "===Adjective=== * Make e be like say someting money too plenty. :* {{ux|dv|No vex but de house too '''dear''' pass wetin my pocket fit carry. |(NSC_Legbeti_2021. Sorry but t...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Adjective

  • Make e be like say someting money too plenty.
  • No vex but de house too dear pass wetin my pocket fit carry.  — (NSC_Legbeti_2021. Sorry but the apartment is beyond my reach.)
  • Since after dis Coro happen last year na im I stop to dey buy anyting wey dear.  — (NSC_Legbeti_2021. Following the pandemic last year, I stopped buying expensive stuffs.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: expensive