dear

Adjective

  • Make someting money too plenty.
  • No vex but de house too dear pass wetin my pocket fit carry.  — (NSC_Legbeti_2021. Sorry but the apartment is beyond my reach.)
  • Since after dis Coro happen last year na im I stop to dey buy anyting wey dear.  — (NSC_Legbeti_2021. Following the pandemic last year, I stopped buying expensive stuffs.)
  • Na wetin person no take play.
  • As people hear wetin be like gun sound, everybody run for them dear life.  — (NSC_Legbeti_2021. At the sound of a gunshot, everybody ran for their dear lives.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: expensive