Difference between revisions of "deliver"

 
(11 intermediate revisions by 3 users not shown)
Line 7: Line 7:
 
<sm2>Pcm-ng-deliver.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-deliver.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-deliver.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-deliver.m.ogg</sm2>  
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 1
 
* Frequency rank in NSC treebank: 2698
 
* Frequency in raw corpus: 143
 
* Frequency rank in raw corpus: 1647
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
Daily, weekly or monthly  money wey people dey return for someting wey dem buy on credo.
+
* Daily, weekly or monthly  money wey people dey return for someting wey dem buy on [[credo]].
:* {{ux|dv|How much be im '''deliver'''? |( Egbokhare_2021, How much does he deliver.)}}
+
:* {{ux|dv|How much be im '''deliver'''? |(How much does he receive in returns?)}}
:* {{ux|dv|Im dey do daily ''deliver'' for di keke wey e bin buy.|( NSC_Olukayode.S.M_2021, He pays daily for the tricycle he bought.)}}
+
:* {{ux|dv|Im dey do daily '''deliver''' for di keke wey e bin buy.|(He pays daily for the tricycle he bought.)}}
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''a daily, weekly or monthly returns by a commercial cab, motorcyclist or any hire purchased equipment.''
 
* English: ''a daily, weekly or monthly returns by a commercial cab, motorcyclist or any hire purchased equipment.''
  
 
===Verb===
 
===Verb===
deliver: exorcise (church lingo) -- Definition in Naija?
+
#Make person born pikin.
 
+
#:* {{ux|dv| Na so we con go hospital wey she '''deliver'''. |(ONI_18b_Na-So-Belle-Don-Shoot_M__50, We went to the hospital where she gave birth.)}}
 
+
#:* {{ux|dv| Mama Osaro don '''deliver''' anoder boy. |(Mama Osaro has given birth to another boy.)}}
# Egbokhare (frequency:Inf)
+
#Make dey comot evil spirit for person body.
#: {{ux|dv|Dem need to '''deliver''' dat boy for church o. |(They need to exorcise that boy in the church.)}}
+
#:* {{ux|dv| Dem need to '''deliver''' dat boy for church o. |(They need to exorcise that boy in the church.)}}
# mark-obj (frequency:8)
+
#When person dey do im work well.
#: {{ux|dv|E say caoches suppose waka round the country to find better young strikers wey dey hungry enough to '''deliver''' the goals. |(brila__221, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv| E say coaches suppose waka round the country to find better young strikers wey dey hungry enough to '''deliver''' the goals. |(brila__221, He said the couches were suppose to scout for young strikers who are hungry enough to deliver the goals.)}}
#: {{ux|dv|Di election bodi INEC don give reasons for di delay, including bad belle and things like bad weather and problems to '''deliver''' di ballot papers. |(bbc__34238, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv| Di guy dey '''deliver'''. Na me tell you. Give am di job.|(The guy does his work well. Trust me. Give him the job.)}}
# obj (frequency:6)
+
#:* {{ux|dv| Nobody ask you, but na you just open mouth waaa say you go fit do am. Oya, time don reach to '''deliver''' you dey make mouth like pikin wey dey suck breast.|(NSC_2021, Nobody requested anything from you; you put yourself forward, boasting that you could do it. Now, it’s time for you to acutally do it and you are saying gibberish.)}}
#: {{ux|dv|Justice Sybil Nwaka na im '''deliver''' dis sentence. |(bbc__61609, __no translation__)}}
+
#Make dem bring someting come for person or someting.
#: {{ux|dv|She now said ah dis fat one, how I go take '''deliver''' dis, na operation now. |(NST_cleaned__28606, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv| Do part payment or pay after dem '''deliver'''. |(bbc__43066, You pay part of the money or pay fully when it gets delivered to you.)}}
# aux-nsubj (frequency:6)
+
#:* {{ux|dv| But dis no be dia only work. Dem go pack meat for inside basin come carry am for dia head to '''deliver''' to customers wey come buy meat from di butchers. |(bbc__22471, The only job is to deliver meat to customers who bought from the butchers.)}}
#: {{ux|dv|E go '''deliver'''. |(IBA_08_Music-And-Art-Students_DG__239, It will deliver.)}}
+
#:* {{ux|dv| You no go fit be anyting naw. Common polling booth wey dey front of your papa house, you no fit deliever. Na di full state you go con fit '''deliver'''. Bros abeg put eye for your lawyer business, abeg.|(You can’t be anything.  You could’t perform the simple task of winning the polling booth in front of your father’s compound. Will you then be able to deliver the entire state? Sir, please focus on your legal career.)}}
#: {{ux|dv|E go '''deliver''', no worry. |(NST_cleaned__5078, __no translation__)}}
 
# nsubj-obj (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|Buhari goment '''deliver''' infrastructure? |(bbc__20922, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di musician '''deliver''' performance wey many fans believe say na one of di best for sometime. |(bbc__36371, __no translation__)}}
 
# - (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|Dem dey bring am come from dere, dem dey '''deliver''' am. |(IBA_08_Music-And-Art-Students_DG__221, They bring it from there and they deliver it.)}}
 
#: {{ux|dv|She now said ah dis fat one, how I go take '''deliver''' dis, na operation now. |(ONI_18b_Na-So-Belle-Don-Shoot_M__54, She now said ah, this fat one, how will I deliver it ? It is operation now.)}}
 
# mark (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Sabi pipo say e be like say Juve don sabi di model to rest am well-well and use am for crucial games like dis one to '''deliver'''. |(bbc__86606, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|On Monday, di Court of Appeal Sokoto Division, push go corner, di judgment wey di Zamfara High Court '''deliver''' wey allow the APC to present candidates for di 2019 elections. |(bbc__77645, __no translation__)}}
 
# mark-nsubj (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Do part payment or pay after dem '''deliver''' |(bbc__43066, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Na so we con go hospital wey she '''deliver'''. |(ONI_18b_Na-So-Belle-Don-Shoot_M__50, That was how we now went to the hospital where she delivered.)}}
 
# advmod-obj (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Rwanda na anoda African kontri wey don use drone '''deliver''' medical supplies too Government of Ghana launch blood and medical drone delivery service which go supply blood den medical supplies give hospitals for remote parts of Ghana. |(bbc__86127, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Rwanda na anoda African kontri wey don use drone '''deliver''' medical supplies too Minority members for Ghana Parliament dey kick against $12 million contract between government den Zipline International for drones which go supply drugs, blood den medical supplies. |(bbc__86129, __no translation__)}}
 
# mark-obl:arg (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|But dis no be dia only work, dem go pack meat for inside basin come carry am for dia head to '''deliver''' to customers wey come buy meat from di butchers. |(bbc__22471, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|But wen she go Port Harcourt to '''deliver''' with im husband, dem just give her one boy pickin but by di time she complain, e ask her to pay another money so e go make her pregnant again. |(bbc__23683, __no translation__)}}
 
# aux-obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Di matter shock di Chief Justice Gloria Akuffo who vex say dis dey happen to persons who for '''deliver''' justice give Ghanaians. |(bbc__36058, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|This event go also form ogbonge part of the Nigeria Rugby League Association plan to grow the sport for 2019.Dem go '''deliver''' the cha-cha level 1 courses wey together with the identification and mentoring of educator candidates for the region. |(brila__1817, __no translation__)}}
 
# aux-mark (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|And e be like oga Akpabio get di numbers to fit '''deliver'''. |(bbc__15102, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Ughamadu say di first phase of di work wey go involve integrity check and equipment inspection go run for six months from di end of March, by di end of di first phase, di refinery supposed to dey '''deliver''' reach 60%. |(bbc__97063, __no translation__)}}
 
# obj-obl:mod (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Las las, '''deliver''' wen di job land |(bbc__63145, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Nigeria Presidential Election Petitions Tribunal don begin '''deliver''' judgement, ontop di petition wey di candidate of di Peoples Democratic Party  Atiku Abubakar carry go dia domot to challenge di victory of President Muhammadu Buhari for di 2019 elections. |(bbc__32156, __no translation__)}}
 
# obj-obl:arg (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Dis kain port don dey popular for business world since dem begin '''deliver''' people cargo to dia domot where dem dey operate dia business. |(bbc__40776, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|De say, oga akufo-addo, wey land di villa around, 12 minis pass 11 for morning, e spend only four minis, inside di villa, before ein con carry waka one time go land wi National Defence College, to go '''deliver''' one lecture to dos wey just dey graduate finish from dat school. |(ja102__1316, __no translation__)}}
 
# aux-mark-obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Tori be say di whole thing happen around 19:30 GMT on 7 October, when one tanker wey bin dey '''deliver''' natural gas, catch fire. |(bbc__95077, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Seven years ago Adepeju, or Peju for short, abandon her lawyer job wey dey pay her well to train traditional birth attendants across Nigeria to fit '''deliver''' pikin. |(bbc__88090, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
 
 
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* defend 0.68 201, fix 0.66 150, refer 0.66 37, respond 0.66 203, introduce 0.65 149, achieve 0.64 184, offer 0.64 120, renew 0.63 51, withdraw 0.63 122
+
* [[born]]
 
 
====Antonyms====
 
* defend 0.68 201, fix 0.66 150, refer 0.66 37, respond 0.66 203, introduce 0.65 149, achieve 0.64 184, offer 0.64 120, renew 0.63 51, withdraw 0.63 122
 
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: exorcise (church lingo)
+
* English: ''exorcise, deliver, perform''

Latest revision as of 10:28, 5 May 2023

Naija

Etymology

From English: deliver.

Pronunciation

  • dìlívà

Play Play

Noun

  • Daily, weekly or monthly money wey people dey return for someting wey dem buy on credo.
  • How much be im deliver?  — (How much does he receive in returns?)
  • Im dey do daily deliver for di keke wey e bin buy.  — (He pays daily for the tricycle he bought.)

Translations

  • English: a daily, weekly or monthly returns by a commercial cab, motorcyclist or any hire purchased equipment.

Verb

  1. Make person born pikin.
    • Na so we con go hospital wey she deliver.  — (ONI_18b_Na-So-Belle-Don-Shoot_M__50, We went to the hospital where she gave birth.)
    • Mama Osaro don deliver anoder boy.  — (Mama Osaro has given birth to another boy.)
  2. Make dey comot evil spirit for person body.
    • Dem need to deliver dat boy for church o.  — (They need to exorcise that boy in the church.)
  3. When person dey do im work well.
    • E say coaches suppose waka round the country to find better young strikers wey dey hungry enough to deliver the goals.  — (brila__221, He said the couches were suppose to scout for young strikers who are hungry enough to deliver the goals.)
    • Di guy dey deliver. Na me tell you. Give am di job.  — (The guy does his work well. Trust me. Give him the job.)
    • Nobody ask you, but na you just open mouth waaa say you go fit do am. Oya, time don reach to deliver you dey make mouth like pikin wey dey suck breast.  — (NSC_2021, Nobody requested anything from you; you put yourself forward, boasting that you could do it. Now, it’s time for you to acutally do it and you are saying gibberish.)
  4. Make dem bring someting come for person or someting.
    • Do part payment or pay after dem deliver.  — (bbc__43066, You pay part of the money or pay fully when it gets delivered to you.)
    • But dis no be dia only work. Dem go pack meat for inside basin come carry am for dia head to deliver to customers wey come buy meat from di butchers.  — (bbc__22471, The only job is to deliver meat to customers who bought from the butchers.)
    • You no go fit be anyting naw. Common polling booth wey dey front of your papa house, you no fit deliever. Na di full state you go con fit deliver. Bros abeg put eye for your lawyer business, abeg.  — (You can’t be anything. You could’t perform the simple task of winning the polling booth in front of your father’s compound. Will you then be able to deliver the entire state? Sir, please focus on your legal career.)

Synonyms

Translations

  • English: exorcise, deliver, perform