Difference between revisions of "deliver"

 
(5 intermediate revisions by 3 users not shown)
Line 7: Line 7:
 
<sm2>Pcm-ng-deliver.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-deliver.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-deliver.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-deliver.m.ogg</sm2>  
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 1
 
* Frequency rank in NSC treebank: 2698
 
* Frequency in raw corpus: 143
 
* Frequency rank in raw corpus: 1647
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
Daily, weekly or monthly  money wey people dey return for someting wey dem buy on credo.
+
* Daily, weekly or monthly  money wey people dey return for someting wey dem buy on [[credo]].
:* {{ux|dv|How much be im '''deliver'''? |( Egbokhare_2021, How much does he receive in return?)}}
+
:* {{ux|dv|How much be im '''deliver'''? |(How much does he receive in returns?)}}
:* {{ux|dv|Im dey do daily '''deliver''' for di keke wey e bin buy.|( NSC_Olukayode.S.M_2021, He pays daily for the tricycle he bought.)}}
+
:* {{ux|dv|Im dey do daily '''deliver''' for di keke wey e bin buy.|(He pays daily for the tricycle he bought.)}}
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''a daily, weekly or monthly returns by a commercial cab, motorcyclist or any hire purchased equipment.''
 
* English: ''a daily, weekly or monthly returns by a commercial cab, motorcyclist or any hire purchased equipment.''
Line 23: Line 17:
 
===Verb===
 
===Verb===
 
#Make person born pikin.
 
#Make person born pikin.
#:* {{ux|dv| Na so we con go hospital wey she '''deliver'''. |(ONI_18b_Na-So-Belle-Don-Shoot_M__50, We went to the hospital where she delivered of a baby.)}}
+
#:* {{ux|dv| Na so we con go hospital wey she '''deliver'''. |(ONI_18b_Na-So-Belle-Don-Shoot_M__50, We went to the hospital where she gave birth.)}}
#:* {{ux|dv| Mama Osaro don '''deliver''' anoder boy. |(NSC_Olukayode.S.M_2021, Mama Osaro has been delivered of a baby boy.)}}
+
#:* {{ux|dv| Mama Osaro don '''deliver''' anoder boy. |(Mama Osaro has given birth to another boy.)}}
 
#Make dey comot evil spirit for person body.
 
#Make dey comot evil spirit for person body.
 
#:* {{ux|dv| Dem need to '''deliver''' dat boy for church o. |(They need to exorcise that boy in the church.)}}
 
#:* {{ux|dv| Dem need to '''deliver''' dat boy for church o. |(They need to exorcise that boy in the church.)}}
 
#When person dey do im work well.
 
#When person dey do im work well.
 
#:* {{ux|dv| E say coaches suppose waka round the country to find better young strikers wey dey hungry enough to '''deliver''' the goals. |(brila__221, He said the couches were suppose to scout for young strikers who are hungry enough to deliver the goals.)}}
 
#:* {{ux|dv| E say coaches suppose waka round the country to find better young strikers wey dey hungry enough to '''deliver''' the goals. |(brila__221, He said the couches were suppose to scout for young strikers who are hungry enough to deliver the goals.)}}
#:* {{ux|dv| Di guy dey '''deliver''' him job well. |(NSC_Olukayode.S.M_2021, The guy does his work well.)}}
+
#:* {{ux|dv| Di guy dey '''deliver'''. Na me tell you. Give am di job.|(The guy does his work well. Trust me. Give him the job.)}}
#Make person perform for show.
+
#:* {{ux|dv| Nobody ask you, but na you just open mouth waaa say you go fit do am. Oya, time don reach to '''deliver''' you dey make mouth like pikin wey dey suck breast.|(NSC_2021, Nobody requested anything from you; you put yourself forward, boasting that you could do it. Now, it’s time for you to acutally do it and you are saying gibberish.)}}
#:* {{ux|dv| Di musician '''deliver''' performance wey many fans believe say na one of di best for sometime. |(bbc__36371, The musician's performance was believed to be one of the best for sometimes by his fans.)}}
+
#Make dem bring someting come for person or someting.
#Make dem bring someting come for person wey buy am.
 
 
#:* {{ux|dv| Do part payment or pay after dem '''deliver'''. |(bbc__43066, You pay part of the money or pay fully when it gets delivered to you.)}}
 
#:* {{ux|dv| Do part payment or pay after dem '''deliver'''. |(bbc__43066, You pay part of the money or pay fully when it gets delivered to you.)}}
#:* {{ux|dv| But dis no be dia only work, dem go pack meat for inside basin come carry am for dia head to '''deliver''' to customers wey come buy meat from di butchers. |(bbc__22471, The only job is to deliver meat to customers who bought from the butchers.)}}
+
#:* {{ux|dv| But dis no be dia only work. Dem go pack meat for inside basin come carry am for dia head to '''deliver''' to customers wey come buy meat from di butchers. |(bbc__22471, The only job is to deliver meat to customers who bought from the butchers.)}}
 +
#:* {{ux|dv| You no go fit be anyting naw. Common polling booth wey dey front of your papa house, you no fit deliever. Na di full state you go con fit '''deliver'''. Bros abeg put eye for your lawyer business, abeg.|(You can’t be anything.  You could’t perform the simple task of winning the polling booth in front of your father’s compound. Will you then be able to deliver the entire state? Sir, please focus on your legal career.)}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[born]]
 
* [[born]]
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''exorcise, deliver, perform''
 
* English: ''exorcise, deliver, perform''

Latest revision as of 10:28, 5 May 2023

Naija

Etymology

From English: deliver.

Pronunciation

  • dìlívà

Play Play

Noun

  • Daily, weekly or monthly money wey people dey return for someting wey dem buy on credo.
  • How much be im deliver?  — (How much does he receive in returns?)
  • Im dey do daily deliver for di keke wey e bin buy.  — (He pays daily for the tricycle he bought.)

Translations

  • English: a daily, weekly or monthly returns by a commercial cab, motorcyclist or any hire purchased equipment.

Verb

  1. Make person born pikin.
    • Na so we con go hospital wey she deliver.  — (ONI_18b_Na-So-Belle-Don-Shoot_M__50, We went to the hospital where she gave birth.)
    • Mama Osaro don deliver anoder boy.  — (Mama Osaro has given birth to another boy.)
  2. Make dey comot evil spirit for person body.
    • Dem need to deliver dat boy for church o.  — (They need to exorcise that boy in the church.)
  3. When person dey do im work well.
    • E say coaches suppose waka round the country to find better young strikers wey dey hungry enough to deliver the goals.  — (brila__221, He said the couches were suppose to scout for young strikers who are hungry enough to deliver the goals.)
    • Di guy dey deliver. Na me tell you. Give am di job.  — (The guy does his work well. Trust me. Give him the job.)
    • Nobody ask you, but na you just open mouth waaa say you go fit do am. Oya, time don reach to deliver you dey make mouth like pikin wey dey suck breast.  — (NSC_2021, Nobody requested anything from you; you put yourself forward, boasting that you could do it. Now, it’s time for you to acutally do it and you are saying gibberish.)
  4. Make dem bring someting come for person or someting.
    • Do part payment or pay after dem deliver.  — (bbc__43066, You pay part of the money or pay fully when it gets delivered to you.)
    • But dis no be dia only work. Dem go pack meat for inside basin come carry am for dia head to deliver to customers wey come buy meat from di butchers.  — (bbc__22471, The only job is to deliver meat to customers who bought from the butchers.)
    • You no go fit be anyting naw. Common polling booth wey dey front of your papa house, you no fit deliever. Na di full state you go con fit deliver. Bros abeg put eye for your lawyer business, abeg.  — (You can’t be anything. You could’t perform the simple task of winning the polling booth in front of your father’s compound. Will you then be able to deliver the entire state? Sir, please focus on your legal career.)

Synonyms

Translations

  • English: exorcise, deliver, perform