Difference between revisions of "deliver"

Line 15: Line 15:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
Daily, weekly or monthly  money wey people dey return for someting wey dem buy on credo.
+
Daily, weekly or monthly  money wey people dey return for someting wey dem buy on [[credo]].
 
:* {{ux|dv|How much be im '''deliver'''? |( Egbokhare_2021, How much does he receive in return?)}}
 
:* {{ux|dv|How much be im '''deliver'''? |( Egbokhare_2021, How much does he receive in return?)}}
 
:* {{ux|dv|Im dey do daily '''deliver''' for di keke wey e bin buy.|( NSC_Olukayode.S.M_2021, He pays daily for the tricycle he bought.)}}
 
:* {{ux|dv|Im dey do daily '''deliver''' for di keke wey e bin buy.|( NSC_Olukayode.S.M_2021, He pays daily for the tricycle he bought.)}}

Revision as of 14:24, 28 January 2021

Naija

Etymology

From English: deliver.

Pronunciation

  • dìlívà

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 1
  • Frequency rank in NSC treebank: 2698
  • Frequency in raw corpus: 143
  • Frequency rank in raw corpus: 1647

Noun

Daily, weekly or monthly money wey people dey return for someting wey dem buy on credo.

  • How much be im deliver?  — ( Egbokhare_2021, How much does he receive in return?)
  • Im dey do daily deliver for di keke wey e bin buy.  — ( NSC_Olukayode.S.M_2021, He pays daily for the tricycle he bought.)

Translations

  • English: a daily, weekly or monthly returns by a commercial cab, motorcyclist or any hire purchased equipment.

Verb

  1. Make person born pikin.
    • Na so we con go hospital wey she deliver.  — (ONI_18b_Na-So-Belle-Don-Shoot_M__50, We went to the hospital where she delivered of a baby.)
    • Mama Osaro don deliver anoder boy.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, Mama Osaro has been delivered of a baby boy.)
  2. Make dey comot evil spirit for person body.
    • Dem need to deliver dat boy for church o.  — (They need to exorcise that boy in the church.)
  3. When person dey do im work well.
    • E say coaches suppose waka round the country to find better young strikers wey dey hungry enough to deliver the goals.  — (brila__221, He said the couches were suppose to scout for young strikers who are hungry enough to deliver the goals.)
    • Di guy dey deliver him job well.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, The guy does his work well.)
  4. Make person perform for show.
    • Di musician deliver performance wey many fans believe say na one of di best for sometime.  — (bbc__36371, The musician's performance was believed to be one of the best for sometimes by his fans.)
  5. Make dem bring someting come for person wey buy am.
    • Do part payment or pay after dem deliver.  — (bbc__43066, You pay part of the money or pay fully when it gets delivered to you.)
    • But dis no be dia only work, dem go pack meat for inside basin come carry am for dia head to deliver to customers wey come buy meat from di butchers.  — (bbc__22471, The only job is to deliver meat to customers who bought from the butchers.)

Synonyms

Translations

  • English: exorcise, deliver, perform