deliver

Revision as of 13:46, 28 January 2021 by 154.66.42.162 (talk) (→‎Verb)

Naija

Etymology

From English: deliver.

Pronunciation

  • dìlívà

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 1
  • Frequency rank in NSC treebank: 2698
  • Frequency in raw corpus: 143
  • Frequency rank in raw corpus: 1647

Noun

Daily, weekly or monthly money wey people dey return for someting wey dem buy on credo.

  • How much be im deliver?  — ( Egbokhare_2021, How much does he receive in return?)
  • Im dey do daily deliver for di keke wey e bin buy.  — ( NSC_Olukayode.S.M_2021, He pays daily for the tricycle he bought.)

Translations

  • English: a daily, weekly or monthly returns by a commercial cab, motorcyclist or any hire purchased equipment.

Verb

deliver: exorcise (church lingo) -- Definition in Naija?

  1. Make person born pikin.
    Na so we con go hospital wey she deliver.  — (ONI_18b_Na-So-Belle-Don-Shoot_M__50, That was how we now went to the hospital where she delivered.)
    Seven years ago Adepeju, or Peju for short, abandon her lawyer job wey dey pay her well to train traditional birth attendants across Nigeria to fit deliver pikin.  — (bbc__88090, __no translation__)
  2. Make dey comot evil spirit for person body.
    Dem need to deliver dat boy for church o.  — (They need to exorcise that boy in the church.)
  3. When person dey do im work well.
    E say caoches suppose waka round the country to find better young strikers wey dey hungry enough to deliver the goals.  — (brila__221, __no translation__)
    Di guy dey deliver him job well.  — (bbc__61609, __no translation__)
    Justice Sybil Nwaka na im deliver dis sentence.  — (bbc__61609, __no translation__)
  1. Make person perform for show
    Di musician deliver performance wey many fans believe say na one of di best for sometime.  — (bbc__36371, __no translation__)



  1. Make dem bring someting come for person wey buy am.
    Do part payment or pay after dem deliver  — (bbc__43066, You pay part of the money or pay fully when it gets delivered to you.)
    But dis no be dia only work, dem go pack meat for inside basin come carry am for dia head to deliver to customers wey come buy meat from di butchers.  — (bbc__22471, The only job is to deliver meat to customers who bought from the butchers.)




Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: exorcise, deliver, perform