Difference between revisions of "den"

Line 15: Line 15:
 
* Frequency rank in raw corpus: 189
 
* Frequency rank in raw corpus: 189
 
===Adverb===
 
===Adverb===
# As matter take concern time.  
+
* As matter take concern time.  
#:*{{ux|dv| For 1996 I go high school, do youth service, con still do Masters join, '''den''' I enter politics. |(NSC_Agnes_2020, I graduated in 1996, served in the National Youth Service corps, still did my Masters then joined politics afterwards.)}}  
+
:*{{ux|dv| For 1996 I go high school, do youth service, con still do Masters join, na after '''den''' I come enter politics. |(NSC_Agnes_2020, I graduated in 1996, served in the National Youth Service corps, still did my Masters then joined politics afterward.)}}
# As dem dey talk put join wetin de don first talk.
+
:*{{ux|dv|I first cook correct egusi soup, '''den''' make Eba befor I come invite de guy. |(NSC_Legbeti-2020. I cooked delicious egusi soup first, then made eba before calling the guy to come over.)}}
#:*{{ux|dv|Even '''den''', we go still need machines, trees and plants to capture carbon for di air wey we fit store for underground - forever. |(bbc__47473, Regardless of what is on ground there is a need to acquire machines, trees and plants to capture carbon in the air and store underground forever.)}}
+
:*{{ux|dv|If you see woman wey you like marry, toast am first, '''den''' go meet her people. |(NSC_Legbeti-2020. If you admire a woman, woo her before approaching her family .)}}
 +
* As dem dey talk put join wetin dem don first talk.
 +
:*{{ux|dv|If you see see snake dey come near you, '''den'' you come stand dey wait, your village people dey worry you. |(NSC_Legbeti-2020. If you see a snake gliding towards you and you fail to run, your ancestors must hate you.)}}
 +
:*{{ux|dv|Even '''den''', we go still need machines, trees and plants to capture carbon for di air wey we fit store for underground - forever. |(bbc__47473, Regardless of what is on ground there is a need to acquire machines, trees and plants to capture carbon in the air and store underground forever.)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
[[after]]
+
* [[after]]
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''Regardless'', ''subsequently''
 
* English: ''Regardless'', ''subsequently''
  
 
===Conjunction===
 
===Conjunction===
Na word wey de dey take join sentence put for sentence make di [[talk]] for complete.
+
Na word wey dem dey take join sentence put for sentence make di [[talk]] for complete.
 
''Go look'' [[naim]]
 
''Go look'' [[naim]]
 
===Pronoun===
 
#dem dey use am instead of 'dem' for some places
 
#:*{{ux|dv|'''Den''' con born we. |(NST_cleaned__23335,(Then, we were born.)}}
 
#:*{{ux|dv|'''Den''' go know sey we don do am finish. |(NST_cleaned_38779, Then they will know we have finished it.)}}
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''Them''
+
* English: ''Then''

Revision as of 14:50, 14 January 2021

Naija

Alternative Form

Etymology

From: English then

Pronunciation

  • dɛ̌n

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 182
  • Frequency rank in NSC treebank: 87
  • Frequency in raw corpus: 2052
  • Frequency rank in raw corpus: 189

Adverb

  • As matter take concern time.
  • For 1996 I go high school, do youth service, con still do Masters join, na after den I come enter politics.  — (NSC_Agnes_2020, I graduated in 1996, served in the National Youth Service corps, still did my Masters then joined politics afterward.)
  • I first cook correct egusi soup, den make Eba befor I come invite de guy.  — (NSC_Legbeti-2020. I cooked delicious egusi soup first, then made eba before calling the guy to come over.)
  • If you see woman wey you like marry, toast am first, den go meet her people.  — (NSC_Legbeti-2020. If you admire a woman, woo her before approaching her family .)
  • As dem dey talk put join wetin dem don first talk.
  • If you see see snake dey come near you, 'den you come stand dey wait, your village people dey worry you.  — (NSC_Legbeti-2020. If you see a snake gliding towards you and you fail to run, your ancestors must hate you.)
  • Even den, we go still need machines, trees and plants to capture carbon for di air wey we fit store for underground - forever.  — (bbc__47473, Regardless of what is on ground there is a need to acquire machines, trees and plants to capture carbon in the air and store underground forever.)

Synonyms

Translations

  • English: Regardless, subsequently

Conjunction

Na word wey dem dey take join sentence put for sentence make di talk for complete. Go look naim

Translations

  • English: Then