Difference between revisions of "den"
Line 26: | Line 26: | ||
===Conjunction=== | ===Conjunction=== | ||
− | + | Na word wey de dey take join sentence put for sentence make di [[talk]] for complete. | |
''Go look'' [[naim]] | ''Go look'' [[naim]] | ||
Revision as of 16:13, 19 November 2020
Naija
Alternative Form
Etymology
From: English then
Pronunciation
- dɛ̌n
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 182
- Frequency rank in NSC treebank: 87
- Frequency in raw corpus: 2052
- Frequency rank in raw corpus: 189
Adverb
- As matter take concern time.
- For 1996 I go high school, do youth service, con still do Masters join, den I enter politics. — (NSC_Agnes_2020, I graduated in 1996, served in the National Youth Service corps, still did my Masters then joined politics afterwards.)
- As dem dey talk put join wetin de don first talk.
- Even den, we go still need machines, trees and plants to capture carbon for di air wey we fit store for underground - forever. — (bbc__47473, Regardless of what is on ground there is a need to acquire machines, trees and plants to capture carbon in the air and store underground forever.)
Synonyms
Translations
- English: Regardless, subsequently
Conjunction
Na word wey de dey take join sentence put for sentence make di talk for complete. Go look naim
Pronoun
- dem dey use am instead of 'dem' for some places
- Den con born we. — (NST_cleaned__23335,(Then, we were born.)
- Den go know sey we don do am finish. — (NST_cleaned_38779, Then they will know we have finished it.)
Translations
- English: used to indicate next thing in order of occurrence