den

Revision as of 14:57, 20 November 2020 by 154.66.32.253 (talk) (→‎Naija)

Naija

Alternative Form

Etymology

From: English then

Pronunciation

  • dɛ̌n

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 182
  • Frequency rank in NSC treebank: 87
  • Frequency in raw corpus: 2052
  • Frequency rank in raw corpus: 189

Adverb

  1. As matter take concern time.
    • For 1996 I go high school, do youth service, con still do Masters join, den I enter politics.  — (NSC_Agnes_2020, I graduated in 1996, served in the National Youth Service corps, still did my Masters then joined politics afterwards.)
  2. As dem dey talk put join wetin de don first talk.
    • Even den, we go still need machines, trees and plants to capture carbon for di air wey we fit store for underground - forever.  — (bbc__47473, Regardless of what is on ground there is a need to acquire machines, trees and plants to capture carbon in the air and store underground forever.)

Synonyms

after

Translations

  • English: Regardless, subsequently

Conjunction

Na word wey de dey take join sentence put for sentence make di talk for complete. Go look naim

Pronoun

  1. dem dey use am instead of 'dem' for some places
    • Den con born we.  — (NST_cleaned__23335,(Then, we were born.)
    • Den go know sey we don do am finish.  — (NST_cleaned_38779, Then they will know we have finished it.)

Translations

  • English: Them