Difference between revisions of "dengepose"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From: Naija ''denge'' and English ''pose''
+
From: Naija [[denge]] and English ''pose''
 +
 
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
dɛ̀ngɛ̀pôz
 
dɛ̀ngɛ̀pôz

Revision as of 17:56, 4 June 2021

Naija

Etymology

From: Naija denge and English pose

Pronunciation

dɛ̀ngɛ̀pôz Play Play

Verb

  • Make person dey show imsef sey e get someting.
  • See dem as e dey dengepose, na akube jean de wear o.  —  (NSC_2021, See them showing off, they are wearing second-hand jeans.)

Synonyms

denge

Translation

English: show off