denge
Naija
Etymology
From: unknown
Pronunciation
- dɛ́ngɛ̄
Verb
- Make person dey show imsef sey e get level.
- You too dey denge. — (You show off a lot.)
- De go dey denge because deir levels don sure. Life na standing fan sha, if e blow you, e go blow me. — (They are showing off because things are much better for them. Anyway, life spreads it's around, if it's your turn today, it will be mine tomorrow.)
Related Forms
Synonyms
Translations
- English: show off, being haughty