dengepose

Revision as of 14:16, 15 February 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Pronunciation)

Naija

Etymology

From: Naija denge and English pose

Pronunciation

dɛ̀ngɛ̀pôz

Play Play

Verb

  • Make person dey show imsef sey e get someting.
  • See dem as de dey dengepose, na akube jean de wear o.  —  (NSC_2021, See them showing off, they are wearing second-hand jeans.)

Synonyms

denge

Translation

English: show off