derica
Naija
Etymology
From: Italian brand name De Rica
Pronunciation
- dɛ̀ríkà
Noun
Tomato cup wey de take dey measure rice or beans sell.
- I wan buy one derica of beans. — (Egbokhare_2020, I would like to buy a unit of beans.)
- If you no shine eye well all those gboro market women go use derica nack you. — (NSC_Odirin 2020, Unless you are vigilant dubious female traders can play a fast one on you with their units of measure.)
Synonyms
Translations
- English: a tin