derica
Naija
Etymology
From: Italian brand name De Rica
Pronunciation
- dɛ̀ríkà
Noun
- Tomato cup wey de take dey measure rice or beans sell.
- I wan buy one derica of beans. — (I would like to buy a measure of beans.)
- If you no shine eye well all those gboro market women go use derica nack you. — (Unless you are vigilant dubious female traders can play a fast one on you with their measurements.)
Synonyms
Translations
- English: a tin