derica

Naija

Etymology

From: Italian brand name De Rica

Pronunciation

  • dɛ̀ríkà

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 1
  • Frequency rank in raw corpus: 42945

Definition

Tomato cup wey de take dey measure rice or beans sell.

Noun

  • I wan buy one derica of beans.  — (Egbokhare_2020, I would like to buy a unit of beans.)
  • If you no shine eye well all those gboro market women go use derica nack you.  — (NSC_Odirin 2020, Unless you are vigilant dubious female traders can play a fast one on you with their units of measure.)

Synonyms

tin

Translations

  • English: a tin