Difference between revisions of "dey"

Line 12: Line 12:
  
 
===Auxiliary===
 
===Auxiliary===
Word wey fit dress near anoder word to show sey di talk talk [[matter]] don [[begin]] but never [[happen]] finish.
+
#Word wey fit dress near anoder word to show sey di talk talk [[matter]] don [[begin]] but never [[happen]] finish.  
# Sey someting never finish.
 
 
#:* {{ux|dv|E '''dey''' come. |(Egbokhare_2020, He/she is coming.)}}  
 
#:* {{ux|dv|E '''dey''' come. |(Egbokhare_2020, He/she is coming.)}}  
# Sey person do someting day by day.
+
#Word wey fit dress near anoder word to show sey di talk talk [[matter]] na wetin always fit [[happen]] every time.  
 
#:* {{ux|dv| E '''dey''' go school. | (NSC_Onwuegbuzia_2020, He/She goes to school)}}
 
#:* {{ux|dv| E '''dey''' go school. | (NSC_Onwuegbuzia_2020, He/She goes to school)}}
#:* {{ux|dv| All dis people wey Niger Delta, na dem, '''dey''' chop di soup. |(IBA_23_Bitter-Leaf-Soup_MG__44, The people of the Niger Delta are the ones who eat the dish.)}}
+
#:* {{ux|dv| All dis people wey Niger Delta, na dem, '''dey''' chop di soup. |(IBA_23_Bitter-Leaf-Soup_MG__44, The soup of common among the Niger Delta people.)}}
 
#:* {{ux|dv| Mr Tinubu say pipo suppose to '''dey''' preach peace.|(bbc__68635, Mr Tinubu said that people should preach peace.)}}
 
#:* {{ux|dv| Mr Tinubu say pipo suppose to '''dey''' preach peace.|(bbc__68635, Mr Tinubu said that people should preach peace.)}}
#:* {{ux|dv|As me I be, I be di kind man wey be sey I '''dey''' like to '''dey'''  talk true, and I '''dey''' very straightforward. |(NST_cleaned__3071, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv|As me I be, I be di kind man wey be sey I '''dey''' like to '''dey'''  talk true, and I '''dey''' very straightforward. |(NST_cleaned__3071, I am very forthright in everything.)}}
 
 
  
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
 
* [[don]]
 
* [[don]]
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''prog. Marker'' ''is''
+
* English: ''is + ing verb''
  
 
==Naija==
 
==Naija==

Revision as of 17:23, 7 September 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: Unknown

Pronunciation


Auxiliary

  1. Word wey fit dress near anoder word to show sey di talk talk matter don begin but never happen finish.
    • E dey come.  — (Egbokhare_2020, He/she is coming.)
  2. Word wey fit dress near anoder word to show sey di talk talk matter na wetin always fit happen every time.
    • E dey go school.  —  (NSC_Onwuegbuzia_2020, He/She goes to school)
    • All dis people wey Niger Delta, na dem, dey chop di soup.  — (IBA_23_Bitter-Leaf-Soup_MG__44, The soup of common among the Niger Delta people.)
    • Mr Tinubu say pipo suppose to dey preach peace.  — (bbc__68635, Mr Tinubu said that people should preach peace.)
    • As me I be, I be di kind man wey be sey I dey like to dey talk true, and I dey very straightforward.  — (NST_cleaned__3071, I am very forthright in everything.)

Antonyms

Translations

  • English: is + ing verb

Naija

Alternative forms

Etymology

From: Unknown

Pronunciation

Play


Verb

  1. Sey person dey alright
    • I dey.  — (ENU_30_Animals-Rights-In-Usa_T__4, I am fine.)
  2. Make e be sey e get where person dey stay and how body dey di am.
    • AFP Shell don face serious palava with di people wey dey oil producing areas  — (bbc__10375, __no translation__)
    • Im tok about di quarrel between im and Minister for Transportation, Chibuike Rotimi Amaechi as well as di riverine and upland argument for wia di next guvnor suppose come from, say na di turn of Rivers south east senatorial district wia Ogoni pipo dey, to produce di next govnor.  — (bbc__59622, __no translation__)
  3. Sey someting dey for di world.
    • Na only one winner go dey and e go get one year academic scholarship wey go cover academic text books wey di winner need.  — (bbc__71627, __no translation__)
    Wetin come dey?  — (ABJ_GWA_13_Small-Jobs_DG__142, What is happening ?)

Related Forms

Translations

  • English: is