dez

Naija

Alternative forms

daze

Etymology

From: English daze

Pronunciation

  • déz

Play Play

Verb

  • Make dem beat person.
  • Musa dez am.  — (Musa beat him.)
  • Ekelebe don dez di boy wey tiff for express.  — ( The boy who stole at the major road was beaten by police officers.)

Antonyms

Translations

  • English: to beat up