dez

Naija

Etymology

From: English daze

Pronunciation

  • déz

Play Play

Verb

Transitive

  • Make dem beat person.
  • Musa dez am.  — (Egbokhare_2020, Musa beat him.)
  • Ekelebe don dez di boy wey tiff for express.  — (NSC_Olukayode.S.M_2020, The boy who stole at the major road was beaten by police officers.)

Antonyms

Translations

  • English: to beat up