diedie

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English die

Pronunciation

  • dàìdáí

Play Play

Noun

  • Na make person kpai.
  • E go good to reduce diedie among small baby and pikin.  — (Egbokhare_2021, It is good to reduce the mortality rate amongst children.)
  • For di hospitals wey dey village, diedie dey plenty.  — (NSC_2021, In the hospitals in the village, mortality rate is usually high.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: mortality