dirty

Revision as of 12:08, 23 November 2020 by 154.66.43.49 (talk) (→‎Naija)

Naija

Alternative form

Etymology

From: English dirty

Pronunciation

dɜ̄tí


Definition

Sey someting no clean.

Adjective

  1. Someting wey no clean.
    • I no dey like to buy food for shop wey dirty.  — (NSC_Shulammite_2020, I dislike the idea of purchasing food from dirty environment.)
    • All di water wey dey de village dirty no be small.  — (NSC_Shulammite_2020, The water in the village is very dirty.)
  2. Sey person mind no pure.
    • Dat man ehn, im mind dirty.  — ( NSC_Shulammite_2020, The man's mind, is filled with filth.)
    • Some people na so so dirty dirty ting dem dey tink.  — ( NSC_Shulammite_2020, Some people's mind are filled with all kinds of filthy thoughts..)

Antonym

Translation

  • English: dirty, filthy

Verb

  1. Make person dey do magomago.
    • Dat boy hand dirty, im ways no .  — (NSC_Shulammite_2020, That boy is involved in illegal activities.)
    • Those guys don clean that man account finish.  — ( NSC_Shulammite_2020,Those guys swindled the man of all the money in his account.)
  2. Yamama dey for someting.
    • Does children don dirty di water.  — ( NSC_Shulammite_2020, I make use of rag and water in cleaning the table.)
    • Dirty just full everywhere for dem house.  — ( NSC_Shulammite_2020, My job is to clean the floor of the hospital by disinfecting it.)

Antonym

Translation

  • English: dirty