Difference between revisions of "dis"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
EmekaFelixO (talk | contribs) |
||
Line 7: | Line 7: | ||
<sm2>Pcm-ng-dis.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-dis.m.ogg</sm2> | ||
===Determiner=== | ===Determiner=== | ||
− | # | + | #Word wey de dey use dey talk about person or someting wey near di people wey dey talk. |
+ | # Word wey de dey use dey talk about person or someting wey di people wey dey talk don first know. | ||
+ | |||
+ | |||
#:* {{ux|dv|'''dis''' boy. |(deuber__2103, (This boy.)}} | #:* {{ux|dv|'''dis''' boy. |(deuber__2103, (This boy.)}} | ||
#:* {{ux|dv|because of '''dis''' she no fit breastfeed Orjowan. |(bbc__86870, (Due to the problem, she was unable to breastfeed Orjowon)}} | #:* {{ux|dv|because of '''dis''' she no fit breastfeed Orjowan. |(bbc__86870, (Due to the problem, she was unable to breastfeed Orjowon)}} |
Revision as of 13:19, 28 July 2021
Naija
Etymology
From: English This
Pronunciation
- dís
Determiner
- Word wey de dey use dey talk about person or someting wey near di people wey dey talk.
- Word wey de dey use dey talk about person or someting wey di people wey dey talk don first know.
- dis boy. — (deuber__2103, (This boy.)
- because of dis she no fit breastfeed Orjowan. — (bbc__86870, (Due to the problem, she was unable to breastfeed Orjowon)
- You tink sey age really matter for person to decide on top dis matter for now? — (WAZA_12_Lady-G_M__21, For now, do you think age really matters when deciding on issues like this?)
- Dis im kain of demand fit caus katakata for family, but Samuel say im no get any wahala wit im parents and e be like say di tin sef dey make dem laff. — (bbc__40724, ( Samuel made a ludicrous demand but the demand only made his parents laugh)
- Dis life no balance at all, see as dis truck pusher dey drink garri for inside rain because e no fit buy better food — NSC_Agnes_2020(Life is really unfair. The truck pusher drank garri under the rains because he couldn't afford a decent meal.)
Translations
- English: used as indicator
Pronoun
- wetin replace de name of de thing or people dem dey talk about
- E no dey like dis. — (NST_cleaned__9270, He does not like this)
- Mummy, how much is dis eh… , — (IBA_25_Buying-Indomie_DG__96, Mummy, how much is this eh...)
- So dis 'call to bar' dey important for any lawyer wey get plan to dey argue case for court. — (bbc__77213, For every lawyer, the 'call to bar' is very important.)
- For 2012, di oga for Police then Mohammed Dahiru Abubakar give one order like dis and more than 3,500 checkpoints na im dem clear comot. — (bbc__41983, In 2012, the inspector of Police then, Mohammed Dahiru Abubakar, gave an order and more than 3,500 checkpoints disappeared.)
Translations
- English: an indicator word