Difference between revisions of "dis"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
|||
(3 intermediate revisions by 3 users not shown) | |||
Line 5: | Line 5: | ||
* dís | * dís | ||
<sm2>Pcm-ng-dis.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-dis.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-dis.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-dis.m.ogg</sm2> |
+ | |||
===Determiner=== | ===Determiner=== | ||
#Word wey de dey use dey talk about person or someting wey near di people wey dey talk. | #Word wey de dey use dey talk about person or someting wey near di people wey dey talk. | ||
+ | #:* {{ux|dv|'''dis''' boy. |(deuber__2103, (This boy.)}} | ||
+ | #:* {{ux|dv| Look '''dis''' car wey dey your front. You see sey e no be like dat car wey dat man want sell give you? |(Look at this car in front of you, can you see that it's not like that car that man wanted to sell to you.)}} | ||
# Word wey de dey use dey talk about person or someting wey di people wey dey talk don first know. | # Word wey de dey use dey talk about person or someting wey di people wey dey talk don first know. | ||
− | + | #:* {{ux|dv| '''Dis''' life no balance at all, see as '''dis''' truck pusher dey drink garri for inside rain because e no fit buy better food|(Life is really unfair. The truck pusher drank garri under the rains because he couldn't afford a decent meal.)}} | |
− | + | #:* {{ux|dv| All '''dis''' tings wey dey happen no be sey im no first know o, im be just want see wetin want really really happen. |(It isn't that he doesn't know all the things happening, he just wants to see how it'll play out.)}} | |
− | #:* {{ux|dv|'''dis''' | + | # Word wey de dey use talk about person or someting wey di people wey dey talk don first talk. |
#:* {{ux|dv|because of '''dis''' she no fit breastfeed Orjowan. |(bbc__86870, (Due to the problem, she was unable to breastfeed Orjowon)}} | #:* {{ux|dv|because of '''dis''' she no fit breastfeed Orjowan. |(bbc__86870, (Due to the problem, she was unable to breastfeed Orjowon)}} | ||
#:* {{ux|dv|You tink sey age really matter for person to decide on top '''dis''' matter for now? |(WAZA_12_Lady-G_M__21, For now, do you think age really matters when deciding on issues like this?)}} | #:* {{ux|dv|You tink sey age really matter for person to decide on top '''dis''' matter for now? |(WAZA_12_Lady-G_M__21, For now, do you think age really matters when deciding on issues like this?)}} | ||
− | + | ||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: '' | + | * English: ''this'', ''these'' |
===Pronoun=== | ===Pronoun=== | ||
− | + | * Wetin replace di name of ting or people dem dey talk about | |
− | *{{ux|dv|E no dey like '''dis'''. |(NST_cleaned__9270, He does not like this)}} | + | :* {{ux|dv|E no dey like '''dis'''. |(NST_cleaned__9270, He does not like this)}} |
− | + | :* {{ux|dv|For 2012, di oga for Police then Mohammed Dahiru Abubakar give one order like '''dis''' and more than 3,500 checkpoints na im dem clear comot. |(bbc__41983, In 2012, the inspector of Police then, Mohammed Dahiru Abubakar, gave an order and more than 3,500 checkpoints disappeared.)}} | |
− | |||
− | * {{ux|dv|For 2012, di oga for Police then Mohammed Dahiru Abubakar give one order like '''dis''' and more than 3,500 checkpoints na im dem clear comot. |(bbc__41983, In 2012, the inspector of Police then, Mohammed Dahiru Abubakar, gave an order and more than 3,500 checkpoints disappeared.)}} | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: '' | + | * English: ''This'' |
Latest revision as of 09:57, 27 December 2022
Naija
Etymology
From: English This
Pronunciation
- dís
Determiner
- Word wey de dey use dey talk about person or someting wey near di people wey dey talk.
- dis boy. — (deuber__2103, (This boy.)
- Look dis car wey dey your front. You see sey e no be like dat car wey dat man want sell give you? — (Look at this car in front of you, can you see that it's not like that car that man wanted to sell to you.)
- Word wey de dey use dey talk about person or someting wey di people wey dey talk don first know.
- Dis life no balance at all, see as dis truck pusher dey drink garri for inside rain because e no fit buy better food — (Life is really unfair. The truck pusher drank garri under the rains because he couldn't afford a decent meal.)
- All dis tings wey dey happen no be sey im no first know o, im be just want see wetin want really really happen. — (It isn't that he doesn't know all the things happening, he just wants to see how it'll play out.)
- Word wey de dey use talk about person or someting wey di people wey dey talk don first talk.
- because of dis she no fit breastfeed Orjowan. — (bbc__86870, (Due to the problem, she was unable to breastfeed Orjowon)
- You tink sey age really matter for person to decide on top dis matter for now? — (WAZA_12_Lady-G_M__21, For now, do you think age really matters when deciding on issues like this?)
Translations
- English: this, these
Pronoun
- Wetin replace di name of ting or people dem dey talk about
- E no dey like dis. — (NST_cleaned__9270, He does not like this)
- For 2012, di oga for Police then Mohammed Dahiru Abubakar give one order like dis and more than 3,500 checkpoints na im dem clear comot. — (bbc__41983, In 2012, the inspector of Police then, Mohammed Dahiru Abubakar, gave an order and more than 3,500 checkpoints disappeared.)
Translations
- English: This