Difference between revisions of "dis"

m (Conversion script moved page Dis to dis: Converting page titles to lowercase)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Alternative forms===
 
===Alternative forms===
* dat 0.70 9250, this 0.68 6649, di 0.51 125660, every 0.50 1318, that 0.48 3460, anoder 0.44 349, anoda 0.44 1351, which 0.42 1954, last 0.41 3032
+
* ''di''
 
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English dis
+
From: English ''This''
 
 
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* dɪs
+
* dís
 
<sm2>Pcm-ng-dis.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-dis.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-dis.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-dis.m.ogg</sm2>  
 
 
===Frequency===
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 907
 
* Frequency in NSC treebank: 907
Line 16: Line 13:
 
* Frequency in raw corpus: 18014
 
* Frequency in raw corpus: 18014
 
* Frequency rank in raw corpus: 28
 
* Frequency rank in raw corpus: 28
 
The word is used more orally than in written texts.
 
 
  
 
===Article===
 
===Article===
dis: no definition, SG.DEM -- Definition in Naija?
+
#na word wey people dey use to talk about something or someone
 
+
#:* {{ux|dv|'''dis''' boy. |(deuber__2103, This boy.)}}
 
+
#:* {{ux|dv|because of '''dis''' she no fit breastfeed Orjowan. |(bbc__86870, (Due to this problem, she was unable to breastfeed Orjowon)}}
# - (frequency:14867)
+
#:* {{ux|dv|You tink sey age really matter for person to decide on top '''dis''' matter for now? |(WAZA_12_Lady-G_M__21, Do you think age really matters when deciding on this issue for now ?)}}
#: {{ux|dv|'''dis''' boy. |(deuber__2103, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv|'''Dis''' im kain of demand fit caus katakata for family, but Samuel say im no get any wahala wit im parents  and e be like say di tin sef dey make dem laff. |(bbc__40724, ( Samuel's made a ludicrous demand but the demand only made his parents laugh)}}
#: {{ux|dv|'''dis''' man. |(deuber__3060, __no translation__)}}
+
#: {{ux|dv| '''Dis''' life no balance at all, see as '''dis''' truck pusher dey drink garri for inside rainy season because e no fit buy better food|NSC_Agnes_2020(Life is really unfair. The truck pusher drank garri under the rains because he couldn'tt afford decent meal.)}}
# '''dis'''course (frequency:36)
 
#: {{ux|dv|But '''dis''' eh eh… |(NST_cleaned__5122, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|We no die of '''dis''', eh '''dis''', eh '''dis''' issue. |(IBA_16_Drivers_DG__133, We did not die in any of these... eh these... eh these issues.)}}
 
# dep (frequency:12)
 
#: {{ux|dv|because of '''dis''' she no fit breastfeed Orjowan. |(bbc__86870, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Na im, I go come put head for '''dis''' kind mstchew... |(LAG_11_Adeniyi-Lifestory_MG__131, So now I'll get into this kind of mstchew...)}}
 
# conj:dicto (frequency:12)
 
#: {{ux|dv|Na e get as '''dis''', '''dis''', '''dis''', '''dis''' life... '''dis''' life... |(ENU_33_A-Beg_MG__69, He's the one who knows as this, this, this, this life... this life...)}}
 
#: {{ux|dv|Mstchew guy, '''dis''' life... '''dis''', '''dis''', '''dis''', '''dis''' life dey two o. |(ENU_33_A-Beg_MG__122, Mstchew guy, this life... this, this, this, this life has two sides.)}}
 
# advmod (frequency:7)
 
#: {{ux|dv|For now, even '''dis''' eh... |(ENU_33_A-Beg_MG__16, At the moment, even this uh...)}}
 
#: {{ux|dv|Just '''dis''' small tin, I go fetch am. |(JOS_12_How-To-Prepare-Gote-Soup_MG__21, Just this small tin, I will get some.)}}
 
# advmod-dep (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|You tink sey age really matter for person to decide on top '''dis''' matter for now? |(WAZA_12_Lady-G_M__21, Do you think that age really matters for a person to decide on this issue for now ?)}}
 
#: {{ux|dv|Alright, Ninety five put one, Wazobia FM, na here I go knock fullstop again for '''dis''' o'clock. |(WAZL_12_Chibok-Girls_M__32, Alright, ninety five point one WAZOBIA FM, it is here I will put a full stop again in this hour.)}}
 
# obl:mod (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|'''Dis''' im kain of demand fit caus katakata for family, but Samuel say im no get any wahala wit im parents  and e be like say di tin sef dey make dem laff. |(bbc__40724, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|year-old Paris, dey tok '''dis''' one week afta television feem 'Leaving Neverland' release, wey bi documentary of two men wey accuse Jackson say e sexually abuse dem wen dem be pikin. |(bbc__102865, __no translation__)}}
 
# advmod:emph (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|But '''dis''' no bi de only decision as SDF also ask ELECAM for tok solution weh deh get for make sure say kontri pipo weh Anglophone crisis make dem run go oda parts for kontri and Nigeria, go vote. |(bbc__22472, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|I go con say toh if people con dey pass now, con dey see you, con dey see sey you get big, big children (you no understand, ), de go dey reason sey mstchew maybe '''dis''' children sef, de no dey even pity for deir parents, or maybe de no dey even send deir par~. |(ABJ_GWA_11_Hungry-No-Go-Kill-Us_DG__104, I will then say,  if people passing by now, they see you and see that you have grown up children, dont you understand, they will start reasoning that maybe your children, they do not pity their parents and they do not care for their parents.)}}
 
# conj:dicto-'''dis'''course (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Wit... na '''dis'''... na, na you... wit dat girl, you no go sleep for one room. |(ONI_27_A-Hotelier-Interview_MG__84, With... it's this... it's... it's you... you will not sleep in the same room as that girl.)}}
 
#: {{ux|dv|How you see '''dis''' eh, '''dis''' new, ehn '''dis''' ting, change wey de change you come here like '''dis'''? |(KAD_07_Receptionists_DG__4, How do you see this eh,...this new ehn,... this thing... change which they changed you to this place like this ?)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* dat 0.70 9250, this 0.68 6649, di 0.51 125660, every 0.50 1318, that 0.48 3460, anoder 0.44 349, anoda 0.44 1351, which 0.42 1954, last 0.41 3032
+
* anoda
 
 
====Antonyms====
 
* dat 0.70 9250, this 0.68 6649, di 0.51 125660, every 0.50 1318, that 0.48 3460, anoder 0.44 349, anoda 0.44 1351, which 0.42 1954, last 0.41 3032
 
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition, SG.DEM
+
* English: ''used as indicator''
 
 
 
 
  
 
===Pronoun===
 
===Pronoun===
dis: no definition -- Definition in Naija?
+
#wetin be say na im dem dey talk about
 
+
#:*{{ux|dv|E no dey like '''dis'''. |(NST_cleaned__9270, He does not like this)}}
 
+
#:* {{ux|dv|Mummy, how much is '''dis''' eh… , |(IBA_25_Buying-Indomie_DG__96, Mummy, how much is this eh...)}}
# - (frequency:2630)
+
#: {{ux|dv|So '''dis''' 'call to bar' dey important for any lawyer wey get plan to dey argue case for court. |(bbc__77213, For every lawyer, the 'call to bar')}}
#: {{ux|dv|'''dis'''. |(NST_cleaned__33774, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|'''Dis'''… |(JOS_33_Changing-Nigeria_DG__101, Dis...)}}
 
# case (frequency:518)
 
#: {{ux|dv|E no dey like '''dis'''. |(NST_cleaned__9270, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|one night like '''dis'''. |(deuber__3297, __no translation__)}}
 
# advmod (frequency:14)
 
#: {{ux|dv|All '''dis''' na to document di language. |(bbc__43597, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|'''dis''' ma men wey like to follow men play love. |(bbc__70757, __no translation__)}}
 
# conj (frequency:9)
 
#: {{ux|dv|Mummy, how much is '''dis''' eh… , |(IBA_25_Buying-Indomie_DG__96, Mummy, how much is this eh...)}}
 
#: {{ux|dv|'''Dis''' de come say ah your son dey try o! |(PRT_07_Drummer_MG__33, This person came out and said, ah, your son did well!)}}
 
# acl:relcl (frequency:6)
 
#: {{ux|dv|I con tell my friend sey see '''dis''' wey dey happen now. |(ONI_16_Thief_DG__150, I then told my friend that, look at this that is happening now.)}}
 
#: {{ux|dv|'''Dis''' wey dey produce banknote and security document-dem, for di whole of West Africa. |(ja102__2247, __no translation__)}}
 
# case-dep (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|'''Dis''' una governor, wetin una dey do wit '''dis''' of, una governor? |(NST_cleaned__12698, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Naim one day, e get one, all of our teacher like '''dis''' wey come… |(ABJ_INF_09b_Old-Time-School_M__31, So one day, there was one... all of our teachers which came... That woman... I don't know what happened.)}}
 
# '''dis'''course (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|'''Dis''' eh. |(ABJ_NOU_01_Death-Of-A-Brother_DG__37, This eh...)}}
 
#: {{ux|dv|'''dis''' eh... |(NST_cleaned__34598, __no translation__)}}
 
# cc (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Ehn if you mix '''dis''', and '''dis''', e go good for your body. |(WAZA_08_Body-Matter_MG__19, Something like, if you mix this and this, it will do your body good.)}}
 
#: {{ux|dv|Because di, di former one no do anyting, and '''dis''' one no do anyting. |(JOS_11_Nigeria-Political-Issues_DG__53, Because the former one didn't do anything and this didn't do anything.)}}
 
# obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Okay if you make am, if you, if you make am like, like '''dis''', like '''dis''', take am cook soup, e go fine, it's fine |(NST_cleaned__40212, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|According to APC, because of '''dis''', di petition wey Atiku file for di election tribunal get K-leg as e no be citizen of Nigeria but Cameroon. |(bbc__11298, __no translation__)}}
 
# obl:arg (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|So '''dis''' 'call to bar' dey important for any lawyer wey get plan to dey argue case for court. |(bbc__77213, __no translation__)}}
 
 
#: {{ux|dv|De say, de no give any reason, wey make why, '''dis''' wi former leaders -dem, no take attend '''dis''' event. |(ja102__4502, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|De say, de no give any reason, wey make why, '''dis''' wi former leaders -dem, no take attend '''dis''' event. |(ja102__4502, __no translation__)}}
 
# case-cop (frequency:2)
 
# case-cop (frequency:2)

Revision as of 14:27, 17 November 2020

Naija

Alternative forms

  • di

Etymology

From: English This

Pronunciation

  • dís

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 907
  • Frequency rank in NSC treebank: 21
  • Frequency in raw corpus: 18014
  • Frequency rank in raw corpus: 28

Article

  1. na word wey people dey use to talk about something or someone
    • dis boy.  — (deuber__2103, This boy.)
    • because of dis she no fit breastfeed Orjowan.  — (bbc__86870, (Due to this problem, she was unable to breastfeed Orjowon)
    • You tink sey age really matter for person to decide on top dis matter for now?  — (WAZA_12_Lady-G_M__21, Do you think age really matters when deciding on this issue for now ?)
    • Dis im kain of demand fit caus katakata for family, but Samuel say im no get any wahala wit im parents and e be like say di tin sef dey make dem laff.  — (bbc__40724, ( Samuel's made a ludicrous demand but the demand only made his parents laugh)
    Dis life no balance at all, see as dis truck pusher dey drink garri for inside rainy season because e no fit buy better food  — NSC_Agnes_2020(Life is really unfair. The truck pusher drank garri under the rains because he couldn'tt afford decent meal.)

Synonyms

  • anoda

Translations

  • English: used as indicator

Pronoun

  1. wetin be say na im dem dey talk about
    • E no dey like dis.  — (NST_cleaned__9270, He does not like this)
    • Mummy, how much is dis eh… ,  — (IBA_25_Buying-Indomie_DG__96, Mummy, how much is this eh...)
    So dis 'call to bar' dey important for any lawyer wey get plan to dey argue case for court.  — (bbc__77213, For every lawyer, the 'call to bar')
    De say, de no give any reason, wey make why, dis wi former leaders -dem, no take attend dis event.  — (ja102__4502, __no translation__)
  2. case-cop (frequency:2)
    Why e dey, why e dey be like dis?  — (BEN_30_Husband-Criteria_DG__34, Why is it, why is it like this ?)
    But God know why e take be like dis.  — (ONI_03_Stepmother-Problems_M__69, But God knows why it is like this.)
  3. case-conj (frequency:2)
    And you see if person car just get small problem, shout like dis, or any small problem like dis, di person don dey worry,  — (WAZA_07_Self-Medication_T__20, And, you see, if a person's car just have a little problem, he will shout like this or any little problem like this, the person is already worrying.)
    For 2012, di oga for Police then Mohammed Dahiru Abubakar give one order like dis and more than 3,500 checkpoints na im dem clear comot.  — (bbc__41983, __no translation__)
  4. case-mark (frequency:2)
    all dose one now na im come bring wahala for dis country sotay like dis.  — (deuber__2235, __no translation__)
    Because no be only government, government, government, government we dey shout, we dey shout for government, dey talk for government sey like dis, like dis, like dis.  — (ONI_24_We-Must-Do-Something_M__93, because it is not only government, government, government, government that we will be shouting... we will be shouting to government, he talking to the government like this that like this, like this, like this.)
  5. case-nmod (frequency:2)
    See you wey fresh like dis from head to toe, you con dey say na hungry wey con X.  — (ENU_03_School-Fees-And-French-Exams_DG__7, See, you who are fresh like this, from head to toe, you are now saying that it is hunger that...)
    Di go sell any of dis wi refinery-dem, wey fail to begin work proper-proper, by di end of dis December.  — (ja102__1541, __no translation__)

Derived forms

Synonyms

  • dat 0.70 9250, this 0.68 6649, di 0.51 125660, every 0.50 1318, that 0.48 3460, anoder 0.44 349, anoda 0.44 1351, which 0.42 1954, last 0.41 3032

Antonyms

  • dat 0.70 9250, this 0.68 6649, di 0.51 125660, every 0.50 1318, that 0.48 3460, anoder 0.44 349, anoda 0.44 1351, which 0.42 1954, last 0.41 3032

Translations

  • English: no definition