dis

Naija

Etymology

From: English This

Pronunciation

  • dís

Play Play

Determiner

  1. Word wey de dey use dey talk about person or someting wey near di people wey dey talk.
  2. Word wey de dey use dey talk about person or someting wey di people wey dey talk don first know.


    • dis boy.  — (deuber__2103, (This boy.)
    • because of dis she no fit breastfeed Orjowan.  — (bbc__86870, (Due to the problem, she was unable to breastfeed Orjowon)
    • You tink sey age really matter for person to decide on top dis matter for now?  — (WAZA_12_Lady-G_M__21, For now, do you think age really matters when deciding on issues like this?)
    • Dis im kain of demand fit caus katakata for family, but Samuel say im no get any wahala wit im parents and e be like say di tin sef dey make dem laff.  — (bbc__40724, ( Samuel made a ludicrous demand but the demand only made his parents laugh)
    • Dis life no balance at all, see as dis truck pusher dey drink garri for inside rain because e no fit buy better food  — NSC_Agnes_2020(Life is really unfair. The truck pusher drank garri under the rains because he couldn't afford a decent meal.)

Translations

  • English: used as indicator

Pronoun

  1. wetin replace de name of de thing or people dem dey talk about
  • E no dey like dis.  — (NST_cleaned__9270, He does not like this)
  • Mummy, how much is dis eh… ,  — (IBA_25_Buying-Indomie_DG__96, Mummy, how much is this eh...)
  • So dis 'call to bar' dey important for any lawyer wey get plan to dey argue case for court.  — (bbc__77213, For every lawyer, the 'call to bar' is very important.)
  • For 2012, di oga for Police then Mohammed Dahiru Abubakar give one order like dis and more than 3,500 checkpoints na im dem clear comot.  — (bbc__41983, In 2012, the inspector of Police then, Mohammed Dahiru Abubakar, gave an order and more than 3,500 checkpoints disappeared.)

Translations

  • English: an indicator word