dis
Naija
Alternative forms
- di
Etymology
From: English This
Pronunciation
- dís
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 907
- Frequency rank in NSC treebank: 21
- Frequency in raw corpus: 18014
- Frequency rank in raw corpus: 28
Adverb
- na word wey people dey use to talk about something or someone
- dis boy. — (deuber__2103, This boy.)
- because of dis she no fit breastfeed Orjowan. — (bbc__86870, (Due to this problem, she was unable to breastfeed Orjowon)
- You tink sey age really matter for person to decide on top dis matter for now? — (WAZA_12_Lady-G_M__21, Do you think age really matters when deciding on this issue for now ?)
- Dis im kain of demand fit caus katakata for family, but Samuel say im no get any wahala wit im parents and e be like say di tin sef dey make dem laff. — (bbc__40724, ( Samuel's made a ludicrous demand but the demand only made his parents laugh)
- Dis life no balance at all, see as dis truck pusher dey drink garri for inside rainy season because e no fit buy better food — NSC_Agnes_2020(Life is really unfair. The truck pusher drank garri under the rains because he couldn't afford a decent meal.)
Synonyms
- anoda
Translations
- English: used as indicator
Pronoun
- wetin replace de name of de thing dem dey talk about
- E no dey like dis. — (NST_cleaned__9270, He does not like this)
- Mummy, how much is dis eh… , — (IBA_25_Buying-Indomie_DG__96, Mummy, how much is this eh...)
- So dis 'call to bar' dey important for any lawyer wey get plan to dey argue case for court. — (bbc__77213, For every lawyer, the 'call to bar' is very important.)
- For 2012, di oga for Police then Mohammed Dahiru Abubakar give one order like dis and more than 3,500 checkpoints na im dem clear comot. — (bbc__41983, __no translation__)
- case-mark (frequency:2)
- all dose one now na im come bring wahala for dis country sotay like dis. — (deuber__2235, __no translation__)
- Di go sell any of dis wi refinery-dem, wey fail to begin work proper-proper, by di end of dis December. — (ja102__1541, __no translation__)
Synonyms
- dat
Translations
- English: an indicator word