discharge

Revision as of 14:41, 25 November 2021 by Shula (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: English ''discharge'' ===Pronunciation=== * dɪ̀stʃɑː́dʒ <sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2> ===Ve...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From: English discharge

Pronunciation

  • dɪ̀stʃɑː́dʒ



Verb

  1. Make dem tell person wey dey for somewhere say make e comot for di place, sey make e dey go house.
    • After di operation, wey e don dey well im doctors con discharge.  — (NSC_2021, After the surgery, he was discharged by his doctor since he was recovering well.)
    • Oga kpatakpata for our station don discharge our friend because of di accident wey e get.  — (NSC_2021, The inspector General at our station has discharged our friend of his service as a result of the accident he had.)
    • If person show imsef sey e be jagajaga person, discharge comot for di place.  — (NSC_2021, If a person shows himself or herself to be nonsensical, leave the place.)
  2. Make di battery of something wey person dey charge no con dey charge as e suppose to charge normal normal.
    My phone just dey discharge as di charger don spoil.  — (NSC_2021, My phone keeps discharging since the charger is bad.)

Translation

English: discharge