disvirgin

Revision as of 22:34, 28 February 2024 by Emeka (talk | contribs) (→‎Pronunciation)
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From English disvirgin

Pronunciation

  • dìsvád͡ʒìn

Play Play

Verb

  • Make person (boy or girl) wey never ever nack con nack for di first time.
  • Dem disvirgin am when e dey secondary school.  — (She was deflowered when she was in secondary school.)
  • I disvirgin when I still small.  — (I was deflowered when I was quite young.)

Translations

  • English: to deflower