do bad

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English do bad.

Pronunciation

  • dú bâd

Play Play

Phrasal Verb

  • Make dem do person bad.
  • You dey do me bad.  — (You are treating me badly.)
  • De do di guy bad no be small.  — (The seriously maltreated the guy.)

Antonyms

Translations

  • English: to treat badly.