Difference between revisions of "dodo"

Line 16: Line 16:
  
 
* {{ux|dv|See as di guy de do like '''dodo''', na ajebutter? |(NSC_Odirin 2020, See how the guy is behaving as a weakling, is he born with a silver spoon.)}}                   
 
* {{ux|dv|See as di guy de do like '''dodo''', na ajebutter? |(NSC_Odirin 2020, See how the guy is behaving as a weakling, is he born with a silver spoon.)}}                   
 
====Related forms====
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Revision as of 14:55, 26 October 2020

Naija

Etymology

From: English dodo borrowed from Portuguese doido

Pronunciation

  • dòdò

Play Play

Definition

  • Ripe plantain wey de fry
  • Person wey weak or dey do like sey e weak

Noun

  • I dey like dodo and beans.  — (Egbokhare, I like eating fried ripe plantain and beans.)
  • See as di guy de do like dodo, na ajebutter?  — (NSC_Odirin 2020, See how the guy is behaving as a weakling, is he born with a silver spoon.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: fried ripe plantain