dodo

Naija

Etymology

From: Yoruba dodo meaning fried plantain

Pronunciation

  • dòdò

Play Play

Noun

  • Ripe plantain wey de don fry.
  • I dey like dodo and beans.  — (I like eating fried ripe plantain and beans.)

Translations

English: Fried ripe plantain

Adjective

  1. Person wey weak or dey do like who no get power.
    • See as di guy de do like dodo, na ajebutter?  — (See how the guy is behaving as a weakling, is he born with a silver spoon?)
  2. Person wey e prick no de fit raise.
    • Dat man with e wife dey always fight for midnight, you sure sey no be two minute man wey e jolojolo be dodo?  — (That man and his wife are always fighting by midinight, are you sure that he is not a two minute man with weak erection?)

Synonyms

odoyo, mumu,

Translations

  • English: weakling, impotent