Difference between revisions of "dodo"
Line 11: | Line 11: | ||
* Ripe plantain wey de fry | * Ripe plantain wey de fry | ||
* Person wey weak or dey do like sey e weak | * Person wey weak or dey do like sey e weak | ||
+ | * Person wey e prick no de fit raise | ||
===Noun=== | ===Noun=== |
Revision as of 15:20, 26 October 2020
Naija
Etymology
From: English dodo borrowed from Portuguese doido
Pronunciation
- dòdò
Definition
- Ripe plantain wey de fry
- Person wey weak or dey do like sey e weak
- Person wey e prick no de fit raise
Noun
- I dey like dodo and beans. — (Egbokhare, I like eating fried ripe plantain and beans.)
- See as di guy de do like dodo, na ajebutter? — (NSC_Odirin 2020, See how the guy is behaving as a weakling, is he born with a silver spoon.)
Translations
- English: fried ripe plantain