Difference between revisions of "dodo"

Line 20: Line 20:
 
#Person wey weak or dey do like sey e weak
 
#Person wey weak or dey do like sey e weak
 
#:{{ux|dv|See as di guy de do like '''dodo''', na ajebutter? |(NSC_Odirin 2020, See how the guy is behaving as a weakling, is he born with a silver spoon.)}}  
 
#:{{ux|dv|See as di guy de do like '''dodo''', na ajebutter? |(NSC_Odirin 2020, See how the guy is behaving as a weakling, is he born with a silver spoon.)}}  
#*Person wey e prick no de fit raise
+
#Person wey e prick no de fit raise
 
#:{{ux|dv|Dat man with e wife dey always fight for midnight, you sure sey no be two minute man wey e jolo jolo be dodo                 
 
#:{{ux|dv|Dat man with e wife dey always fight for midnight, you sure sey no be two minute man wey e jolo jolo be dodo                 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: fried ripe plantain
+
* English: weakling, impotent

Revision as of 15:39, 26 October 2020

Naija

Etymology

From: English dodo borrowed from Portuguese doido

Pronunciation

  • dòdò

Play Play

Definition

  • Ripe plantain wey de fry
  • Person wey weak or dey do like sey e weak
  • Person wey e prick no de fit raise

Noun

Plantain wey de fry

  • I dey like dodo and beans.  — (Egbokhare, I like eating fried ripe plantain and beans.)

Adjective

  1. Person wey weak or dey do like sey e weak
    See as di guy de do like dodo, na ajebutter?  — (NSC_Odirin 2020, See how the guy is behaving as a weakling, is he born with a silver spoon.)
  2. Person wey e prick no de fit raise
    {{ux|dv|Dat man with e wife dey always fight for midnight, you sure sey no be two minute man wey e jolo jolo be dodo

Translations

  • English: weakling, impotent